Wizkid - Kese (Dance) (Lyrics)
The channel Invited Kingdom shares 'Wizkid - Kese (Dance) (Lyrics)', a popular People & Blogs content with 601.2K views and 3.1K likes.
🏴Listen: Wizkid - Kese (Dance) (Lyrics)
🏴Lyrics:
[Chorus] Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy), make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance
[Verse 1] For the vibe, I've been out for days Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay) Mm, anytime I dey Whether night or day, I dey on my j's (Yebo) Even on my lane, mm Them go dey dance to the gbedu, them go feel irie 'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé Whether night or day I dey on my j's, I dey on my j's
[Pre-Chorus] Kese, kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Sha manya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty
[Chorus] Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy), make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance
[Verse 2] So, tell me what you wanna do tonight? You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa So baby, tell me why you wanna Shake body make you do as you like Na steady we dey blow the cana Blow some trees, make me feel alright I no fit lie, man, I'm wasted And I'm feeling reckless Na who buy last get lastest That's why I'm working on patience I no dey joke with my paycheck If dem dey sleep, make dem wake them So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè
[Pre-Chorus] Kese, kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Sha manya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty Kese, kese, kese, kese, kese, kese Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ How many times dem go tell person? Dem no dey pay to dey learn lesson Sha manya, gbẹ́mi de'bè And it's a vibe anytime we dey there I no get time, I no get patience Spray the money plenty
[Chorus] Dance (Gbedu) Chale, make we dance (Gbedu) Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu) Let the music e dey play (Gbedu) Omo, say you go dance (Gbedu) Chale (Starboy), make we dance (Gbedu) You go dance (Gbedu) You go dance
Related Videos
YFG Fatso - Ok Teeze (Official Music Video) [Shot by @Fatboyyfilms ]
YFG Fatso
57.5K views
Ella Langley - Choosin’ Texas (Lyrics)
Lost Panda
466 views
SIDEMEN GTA: MEGA MEME OLYMPICS
MoreSidemen
902.4K views
Baby Keem Album Was A MASTERPIECE shhh
ImStillDontai
20.4K views
ImDOntai React To The Underground Freestyle Part 2 LMAOOO
ImStillDontai
5.6K views
Coulda Been Love Season 2 EP 2 Is Ghettoooooo
ImStillDontai
7.7K views
ImDOntai Reacts To Toy Story 5 Trailer !!!!
ImStillDontai
57.8K views
Dominic Fike - Babydoll (Lyrics)
Lost Panda
3.7K views
Duke Dumont - Ocean Drive (Lyrics)
Lost Panda
1.2K views
LETS GOOO! - memes For ImDontai VOL 207 HAS DROPPED!
ImStillDontai
208.2K views