Ayra Starr - Commas (Lyrics)
'TITLE' is an incredible People & Blogs clip uploaded by 7clouds Afrobeats, which has accumulated 3.9M plays and 16.2K likes.
🎵 Follow the official 7clouds playlist on Spotify : http://spoti.fi/2SJsUcZ 🎧 Ayra Starr - Commas (Lyrics) ⏬ Download / Stream: https://ayrastarr.lnk.to/commas 🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!
❤️ Follow our Spotify playlists: http://bit.ly/7cloudsSpotify
👉Ayra Starr: https://instagram.com/ayrastarr
☁️ 7clouds: https://open.spotify.com/user/7cloudsmusic https://soundcloud.com/7cloudsmusic https://audiomack.com/7cloudsmusic https://facebook.com/7cloudsofficial https://discord.com/invite/d5Arh8Y https://twitter.com/7cloudsmusic https://instagram.com/7clouds https://tiktok.com/@7clouds https://7clouds.org
......... 🎤 Lyrics: Ayra Starr - Commas
[Verse 1] Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus] Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me
[Chorus] Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, oh See upcoming R&B shows Get tickets for your favorite artists
You might also like 16 CARRIAGES Beyoncé WOTOWOTO SEASONING ODUMODUBLVCK & Black Sherif HISS Megan Thee Stallion
[Verse 2] Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone
[Pre-Chorus] Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me (Oh)
[Chorus] Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability oun gbona (Oun gbona) Everything na connection I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro] Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
......... 📧 Contact / Demo Submissions: [email protected] ......... 💌 Demos / Music Submissions: https://7clouds.edmdistrict.com ......... 📝 Licensing / Sync Requests for 7clouds Releases: [email protected] .........
#ayrastarr #commas #afrobeats #lyrics #7clouds
Related Videos
PRESIDENT - Angel Wings
PRESIDENT
85.8K views
Spider-Noir Looks Deeply Weird
captainmidnight
76.6K views
Topoppgen - She Screaming Purr (Attachments) (Official Video)
Topoppgen
109.4K views
SIDEMEN AMONG US IS BACK
MoreSidemen
3.2M views
Crybrows - Skyebrows
Skyebrows
69.9K views
⭐PLAYING FUNNY ROBLOX GAMES WITH FANS⭐ COME JOIN! #roblox #shorts
Stormy
6.0K views
⭐PLAYING FUNNY ROBLOX GAMES WITH FANS⭐ COME JOIN! #roblox #shorts
Stormy
562.1K views
The OWNER Gave Me THIS in Survive Lava for Brainrots..
Stormy
14.3K views
"A New Horizon" | Garden Horizons Official Release Trailer
Garden Horizons
7.6K views
Joverlein Moïse & Vanessa Désiré - Lanmou Se Nou (Videyo ofisyèl)
Joverlein Moïse
354.4K views